Election Music Lyrics By Museke: Vote For Me

3:58 AM
Native Funk Lords
2000
4:19
Vote for me
English
3

Chorus 2x 
Vote for me, make I chop president
Vote for me, I want chop president
Vote for me, make I chop president
I go make you vice president, vice president   SEE MORE AFTER CUT>>>>>>>


Verse 1 
If I come power, everything go be alright
Beh you see what I dey talk, eno be say lie
This one I no fit take confidential
Several times, u dey suffer, no rescuer
Kenkey price go come down, no more suffer
Mission 88, stroke 4, better plan
Different sense, inside one man
No more promise and fail, no delay
I fit sanction you, you sef u go bow
Santo professor, no more killer disease
Mosquitoes for the yard, all go freeze
Kofi Annan sef see me yesterday for advice
Because he say my advice be nice
Esay make I give am advice
School fees, I see free school fees
The whole world embassy, free visa
Aletse pimp, tene dig it, I be the greatest
Number one hustler, eh no confess
Oyebo, take come, you'll understand
Forex bureau, two cedis for ten dollar
Black market, give and take, basaa
Cedis go pass dollar rate, no be fool
See how u dey hunger, pikin, no be good
Fuel price, I go hit am, one time
Hospital bills go dey back line
Na proper freedom and justice go die

Repeat Chorus 2x

Verse 2 
All the time tea go flow for your water pipe
Na Bubra, any night, after 11:30
Door to door delivery of cocoa on holiday
Kaakaamotobi go dey everyday, masquerade
U go fit chop for free, with poor alele
If u dey line for trɔtrɔ, free kelewele
Fresh big bread in your mailbox, tele
Phone, mobile, free with every jeans you buy, pelepele
Or Amani go sew police demma sheda
Whether silk or leather, them all go dress better
The villages, them all go get airport
Therefore, Vote for me cuz I go buy you Concorde
Or 747, step in to my country
Foreigners free transport, so come come see
Investors, take am come, we get security
Fetish priest go curse you if you flee
If you get chao ideas, I go fit make you chief
Believe say for fountain for Kwame Nkrumah Circle
Go flow champagne, everyday no be yogo
The real thing, Diamonds for the seashore
Search the sand, if you don't find, don't bore
Cuz I want you for office, the one I promise
You sign for my name, huh, you dey my list
At long last, the battle has ended


J A K E
Ghana is free forever
Vote for Jake, I want chop president
If I dey on top, I go rule non-stop
E no be DD of OPP
This be NFL, the party with a plan
Combat the native, the real black man
Eyo, no be bog, ebe say me I be tough
The things I dey talk, chale, e no be mouth
Talk no dey play, all go dey pay
Schools no go suffer, my fears go be tougher
Give me the power, I go make van de shower
Money go dey flow, ego dey flow every hour
Makola market, I go foot carpets
You no vote for me, sea go come down
Do what I want, I go share dough around
I see say you make ready
To see the First Lady
She no fit come around, cuz she, she dey study
GPP go retinue all early
Give me the votes, give me the chance
Show me the routes
I go do things, you no see before
We go chop pesewas, currency no go fall
People dey go chill, them go chill too much
Parties go dey happy till dem day 6th March
Make you reason up, make I chop president
I go make you First lady, vide president
Ghana is our beloved country
Ghana is free forever

Repeat Chorus till fade

Share this

Related Posts

Previous
Next Post »